发表 2 天 前

Good Gauge

  • 1
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

In this song Drakhon is explaining how he his owing his self enjoyment, and that of how he suffered on the street when he was not yet recognize , and now that he his making that he will surely give his self enjoyment

歌词

I owe myself enjoyment I co payyy
Drakhon spray the gbedu make e bendlow
Big boy spray de money make e endow
Just stay for de peak ooh
( verse ) Enjoy de money like Elon musk
Enh I no dey there when they talk say I just enter for de gbedu one night I don shhhh
Na hossana I dey give my praise
Drop de gbedu make dem drink like monster
I no dey lie e dey sweet like Banga
Bhoi drakhon I dey find my chioma
De boy no dey take no yawa
I don give dem back to back now
E don cast I don dey shayoo o o o o shhhh

( Solo ) Girlie gimme back make I floorstraight
I dey my my time, just make sure I dey punctuate
Eradee,
E don cast, e don cast
E just dey shhhh
Eradee,
E don cast, e don cast
E just dey shhhh ho oh oh oh oh oh oh
Spoil oh
( Slow bridge) E dey ginger me oh my jolie
I co fit to wait for your body (body)
I dey headache, shey na Panadol
Shebi person wey carry last e dey drive benz , person wey carry first e dey zombie
For your dey u co dey (for your dey u co dey)
For my dey I co dey (for my dey I co dey )
(Rap) I be follow come
Am a craze nigga
If e pain person, go dey sleep wake up
I dey write things wey co gimme flavor
No one wey being dey when I get low balance
Now I don get make I try to gallant

(Chorus) Eradee, I dey money wey being worry like konji.

Oh my babe, gimme your love make I rush dey your matter(4x)

Spoil oh
call me drakhon

::
/ ::

队列

清除